Powered by Blogger.

some_text
 Everybody was busy talking about election, PDP vs APC but nobody seems to notice and understand that the thickness of VIJU milk is getting lighter Tin Tomato no dey full again….. MTN 10mb no dey reach 24hrs again… Fish no dey inside geisha again ooo… Okro no dey draw again…. Close Up toothpaste no dey full again… Raid no dey kill mosquito again …….. Abeg oooo make una leave election and focus on matters that concern us..
Stay Updated And Connected With Welcome to Africa Domain Daily..

Please Share↓Theres Love In Sharing↓